LYRIC

Intro: Shatta Wale]
Once Again
Shatta Wale Again
Addi Self, Natty Lee

[1st Verse: Shatta Wale]
You dey see what dey happen for America
Man dey buy chobi for Ameriaca
Where the woman dey ayy Amatha
I be proud sey im from Africa
I create this music Zylofon
Shatta Wale Maa adwen abom
Go your way because i dont wanna know
You know dey see sey man dey grow man dey grow

You say you be true believer
Only you wey know Jehovah
You say you be true believer
Everyday hel ba hel ba hel ba ba baa
True believer
Everyday you dey kill your brother
True believer
Everyday hel ba hel ba hel ba ba baa

 

[2nd Verse: Natty Lee]
I win oo i win oo
No dey spoil my thing
You see i dey go for the road, yeerrh
Me I dey do my thing
You dey show me fake
You dey show me fake Like
???????????????????
You dey do mistake
You dey do mistake, like

[3rd Verse: Addi Self]
No God
No No more deligence
Challey ? this people no be intelligent
When they lie for Kobina evidence
Church gower every Sunday
Ebi en you go see for the gate
Dema character no be appropriate
No wonder Shatta Wale like raster
Only Baba God be your master
Any problem wont toucher
Challey i no go fly with Voucher

[Chorus]
You say you be true believer
Only you wey know Jehovah
You say you be true believer
Everyday hel ba hel ba hel ba ba baa
True believer
Everyday you dey kill your brother
True believer
Everyday hel ba hel ba hel ba ba b

Added by

webmaster

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT