LYRIC

Huuhh Ahhh
Sad Man Story
Blacko Sheriiiiiff
Huuuhh Alll,
Heyyy Mariana
Tell the boys make them back away
Fine skin girl make you be my bae
Come to my yard you go feel some things
Love catch me no be say adey play
Mariana, Mariana kill them
Girl wey dey crush all the mandem
No be lie ano be liar real thing
Ano dey like toli sɛ you know me
Mariana, Mariana eh
You wey dey borst op my brain
Go tell your mom sey adey
Or she no remember my name
Mariana, Mariana eh
Think about you everyday
Please come accept my ring
Please come make we marry
Anodey like wahala but see how you do me wayo
From London to Ghana plenty girls but I chose you
From London to Ghana plenty girls but I chose you
Gyae ma nenko she be gold digger
Ɔmpɛ love she dey want sika
Sika kakra meseɔdɔ kakra
Ebi so we dey do am oh!
Mariana,
You wan kill me, you go shy
Wobe ku me afɛre oo wae
If asay I love you, e no be lie,
But why you dey stress me up and down,
Mariana, Mariana eh,
You wey dey borst op my brain
Go tell your mom sey adey
Or she no remember my name
Mariana, Mariana eh,
Think about you everyday
Please come accept my ring
Please come make we marry
Anodey like wahala but see how you do me wayo
From London to Ghana plenty girls but I chose you,
From London to Ghana plenty girls but I chose you
For your love ago kollo
You want kill me shey you know
Na your matter adey follow
You want die me shey you know
You want die me shey you know!
Anodey like wahala but see how you do me wayo
From London to Ghana plenty girls but I chose you
From London to Ghana plenty girls but I chose you

Added by

webmaster

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT