LYRIC

My love, my love
I say make you no cry ooh
You dey fast for me i say chale you dey try ooh
You light my words like some bobo
You make i no say this type no be koko
You say kaa shiva boy kaa kpokpo
Mi sum) bo, bo ji limomo
You say you dey love my gorila
Me too i dey love your vanilla
Mamamama ma mummy yaa
Baby girl i say

HOOK/CHORUS
Make we show dem
Low tempo
Low tempo
My baby keep it on a
Low tempo
Low tempo
Low tempo
Make we show,
Make we show
Show dem ooh
Show dem ooh
Show dem ooh
Our style be
Low tempo
Low tempo
Low tempo

VERSE TWO – SHATTA MICHY
Baby, my baby, my baby i like ooh
Only you everyday i wan see for my side ooh
Pressure no go fi catch me no be this time ooh
No be this time oooh
Abi your mama and you be my daddy
Abi one girl wey you never know about me
You for know me ah no dey joke
We are the best thing no low for the road
Be your mama and you be my daddy
Abi one girl wey you never know about me
You for know me ah no dey joke
We are the best thing no low for the road
Ma la, ma la, ma la la
Baby boy i say

HOOK/CHORUS
Make we show dem
Low tempo
Low tempo
My baby keep it on a
Low tempo
Low tempo
Low tempo
Make we show,
Make we show
Show dem ooh
Show dem ooh
Show dem ooh
Our style be
Low tempo
Low tempo
Low tempo

VERSE THREE – SHATTA WALE
Our style niko-niko-nikoli
Baby only you know me, know me, know me
No, no, no we be iskoki-koki
Ooh allowed be poli-poli-poli
Make i tell you something
My guy no dey rush
Cos my baby no dey rush-rush
So ebi hard say you go see say we crush-crush
Don’t surprise when i buy my baby posh-posh
That be the low tempo we no too talk-talk
Gala-gala we dey chop gala-gala
I no forget my gari and beans eno ma la
When lightened you go see say me i craze
Ferari, Bughatti you go see for my place

BRIDGE – SHATTA MICHY
Abi your mama and you be my daddy
Abi one girl wey you never know about me
You for know me ah no dey joke
We are the best thing no low for the road

Ma la, ma la, ma la la
Baby boy i say

HOOK/CHORUS
Make we show dem
Low tempo
Low tempo
My baby keep it on a
Low tempo
Low tempo
Low tempo
Make we show,
Make we show
Show dem ooh
Show dem ooh
Show dem ooh
Our style be
Low tempo
Low tempo
Low tempo

Added by

webmaster

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT