LYRIC

Ah … Gboza eh r2bees, oh Davido Baby make you show me wetin i dont know Oh, gboza, ino be me ibi killbeat

Rampapa papa papa pa pam Rampapa papa papa pa pam, gboza Oya jo baby jo, o eh oh R2bees davido iyo eh Oya jo baby jo, o eh oh Show me wetin i for know oh eh All of my girls holla hey To the party hey Ibi you go carry everything oh tonight All of my girls holla hey Ibi here the party dey, party dey Ibi you go carry everything ooh eh Eh asa bone nkum asase eh Kosu nay3 mame medawase eh If you want to crush your bomper Na your property You no dey fear no calamity And if anybody dey touch you Na suicide oh Even if i want to own your low key Na suicide oh Turn around make i hold your front and back oh Your two side oh, two side oh And i don’t know the way girl Make edey navigate eh Loving the way that you kill everything eh Oya jo baby jo, o eh oh R2bees davido i oh eh Naijalyricszone.com Oya jo baby jo, o eh oh Show wetin i for know oh eh gboza Medekukula, navi y3lo Nade kuku y3, eyo eh, gboza Megafavi oo, hulaya tefetefe I swear your body oh Dey make all the girls dey vex I say na who born the person wey think him go chance me From this beautiful girl from kumasi Girl nobody ooh must to touch your body oh Baby i’m loving the way you be dancing **** Me huwo a mentume oh Me huwo a m3 gyene oh Oya jo baby jo, o eh oh R2bees davido iyo eh Oya jo baby jo, o oh eh oh Show me wetin i for know oh eh gboza All of my girls holla hey To the party hey Ibi you go carry everything oh tonight All of my girls Holla hey Ibi here the party dey, the party dey Ibi you go carry everything oh eh Ah r2bees davido everywhere we dey go Mr dj please give it to them This music go make the world go round In mery go cus it is an anthem Rampapa papa papa pa pam Rampapa papa papa pa pam Naija Lyrics zone dot com Ohemaa wo p3 wo hu asem Everyday money money money money money How much girl you go spend, gboza Scatter the track 2bees and ovo back to back Drink some me when you see me for club Money no be problem we get am for sark Everything nice everything shut ahahah Gbaaa k3k3 this a hell of a life Kush and queens is a hell of a night Gboza Oya jo baby jo, o eh oh R2bees davido i oh eh Oya jo baby jo, o eh oh Show me wetin i for know oh eh, gboza All of my girls holla hey To the party hey Ibi you go carry everything oh tonight All of my girls holla hey Ibi here the party dey, the party dey Ibi you go carry everything oh eh

Added by

webmaster

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT