LYRIC
– It’s Kel P vibes –
[Verse 1] Jeun soke o; them go dey jeun soke oAll my people them go jeun soke o
Boss man, e go jeun soke o [Chorus] When the gbedu dey enter body, enter body
All the girl, them go shake their body
Them go shake their body
Oluwa Burna mo Gbona feli; say mo Gbona feli
You no get money, you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
Gidigidi gidigidi gidi
O di woronpoto; ah; yehh yehh yehhh [VERSE 2] Them say I dey craze, I no normal
But I dey spray you the money… onyeoma
You suppose to know say me no be newcomer
So my baby, make you no go dull am…no go dull am [Chorus] When the gbedu dey enter body, enter body
All the girl, them go shake their body
Them go shake their body
Oluwa Burna mo Gbona feli; say mo Gbona feli
You no get money, you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
Make all the people jump around
Make you dey listen well because I no fit shout
[I no fit shout] No joking around [ehzewu];
Listen make I tell you what it’s all about [gbekelebe] I no fit tell you as water enter coconut
You sit down inside bus, you say you be boss
[Eh eh ehh] Oya look’u look’u taatata
Look’u look’u taatata
See small pikin wey dey para, wey dey gagaga
Ki lo sele papapa?
Oh looku, looku looku looku taatata
Looku looku taatata;
See small pikin wey dey para, wey dey gagaga
Ki lo sele papapa oh? [Chorus] When the gbedu dey enter body [jeje], enter body [jeje] All the girl, them go shake their body [yeah yeah] Them go shake their body [yaheye]
Oluwa Burna’m Gbona feli [Gbona oh, mo Gbona oh] Mo Gbona feli [Gbona oh Gbona oh] You no get money, you dey call police [eheheh] Me I dey laugh you gan ni
[Bridge] Hmmnn; gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi[Mo Gbona feli] Gidigidi gidigidi gidi
O di woronpoto; ah; yehh yehh yehhh
Gbona feli….
Comments are off this post