LYRIC

your favorite boy
teckno on the beat
ice
ice prince zamani
popping in ma name…..you know i got it
bottles in ma name…..shey be i got it
shopping in my name…..you know i got it
e no dey finish
flexing in ma name…..you know i got it
shopping in ma name…..baby i got it
chopping in ma name…..you know i got it
e no dey finish

all the girls them like that
wen i post on me page them write back
you no all the boys them hate that
and i still dey pretend am laid back you know
follow me to festac you know
girl you know am taste that you know
everything i do, i be legend
i be like jimmy jatt

popping in ma name…..carry dey go
bottles in ma name…..popping moet
shopping in ma name…..money throw way
flexing in ma name…..where is caro
chopping in ma name…..roll the claro
chopping in ma name

orobo get money but orobo no sabi to shake body
lepa no get money but you no say na lepa sabi scatter the place
if you wan play me corny
you no say e no go funny eh eh
if you dey look me for face you go see say
i dey look you for face
shey you feel my p and you dey see
how the thing dey be
all ma guys dem gees
and we keep it 100 and ten degrees aiya
balling is a must
girls dey ma coming in a rush
man dem ma fuck shit up and leave
and dem ma flying overseas

look at me and look at you
all ma niggas fresh
there is nothing you can do
do you see, what i see
i cannot explain what i feel inside me
feel inside….what i feel inside
pose for the boss…..boss
arrange yourself for the boss

popping in ma name…..carry dey go
bottles in ma name…..popping moet
shopping in ma name…..money throw way
flexing in ma name…..where is caro
chopping in ma name…..roll the claro
chopping in ma name

orobo get money but orobo no sabi to shake body
lepa no get money but you no say na lepa sabi scatter the place

Added by

webmaster

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT