LYRIC

ah what dey happen

ehh ehh ehh

gbesoke,hahahaha gbesoke

komole haaaaa komole

omo ge jea soro

telling me wa ja lo

i av travel all over the world to chill

i av never seen a girl like this before

haaa wey dey kill me slow

and the dance you dey do too sweet

Ghana girl tioo bad oo

sexy lady tioo bad oo

this kind dance you dey do azonto

say which kind dance yeah you dey do for me azonto

BRIDGE

ha see see girl which kind dance yeah you dey doooo

say this kind dance you dey do like say you dey use guguuuu

say this kind dance you dey do like say you dey make me mad ooo

say this kind dance you dey do like say you dey make me craz oooooo

CHORUS

say which kind dance you dey do azonto

say this kind dance you dey do fit make me craz azonto

say this kind dance you dey do dey make man craz azonto

say this kind dance you dey do too sweet for man azonto

hahaaaaa sey baby dance ooo ke jijo,ahhhh ke jijo

baby dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo

oya dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo

baby dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo

VERSE 2

ahhh onto the verse two

and the time is quarter pass two

say the girl dey make you gentle

she dey ask if i go chop banku

haaa i go chop banku

maame say i go chop banku

with the way you dey do your sexy wind

why i no go chop banku

haaaaa komole

baby just komole

haaaaa gbesoke

gbesoke

haaaaa komole

baby just komole

haaaaa gbesoke yeaah yeaah

BRIDGE

girl which kind dance yeah you dey doooo

say this kind dance you dey do like say you dey use guguuuu

say this kind dance you dey do like say you dey make me mad ooo

say this kind dance you dey do like say you dey make me craz oooooo

CHORUS

say which kind dance you dey do azonto

say this kind dance you dey do fit make me craz azonto

say this kind dance you dey do dey make man craz azonto

say this kind dance you dey do too sweet for man azonto

hahaaaaa sey baby dance ooo ke jijo ahhhh ke jijo

baby dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo

oya dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo

baby dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo

haaaaa

Added by

webmaster

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT