LYRIC

Intro:
E.L babie e eh
eh yeh yeh eh
ah ah
And is Pee on the beat yeeh eh
eh eh

Chorus:
And if ask your God you go know sey
Iman don ooh eeh
Ask your paddy sef den tell you
Who abi ooh eeh
See me I never go rush
I never go blow my horn ooh eeh
Am praising the Father
He will make me who abi ooh eeh
Eerr where can I go
What can I do eerr
You are the one-you are the one
Hallelujah ebi by you ooh eeh
Eerr where can I go
What can I do Eerr
You are the one-you are the one
Hallelujah ebi by you ooh eeh

Verse 1:
Yor come see me now
When I drop one mega run
Dimon dem can’t come around
Cos den know my God be the one you dey run
You inna me live I dey jolli eeh
I fly away for the holiday
Goodbye lets start your maker
Tell lala dem see ah later

Bridge:
Cos you dey show me love
Wey e never be aloe ooh eeh
God you dey take me place
I know think sey I go-go ooh eeh
Father u dey show me love
Wey e never be aloe ooh eeh
Though I go raise you high
Never go-go low my God

Chorus:
And if ask your God you go know sey
Iman don ooh eeh
Ask your paddy sef den tell you
Who abi ooh eeh
See me I never go rush
I never go blow my horn ooh eeh
Am praising the Father
He will make me who abi ooh eeh
Eerr where can I go
What can I do eerr
You are the one-you are the one
Hallelujah ebi by you ooh eeh
Eerr where can I go
What can I do Eerr
You are the one-you are the one
Hallelujah ebi by you ooh eeh

Verse 2:
Kwε bo ji agbo
Menutsכ bo jo agbo
Menutsכ baahe okafo mכ ni ma lalala
Agbo maha bo
Ni ma tsotso agbo maha bo
Ni ma shi afolε maha bo
Menutsכ okafomככ

Bridge:
Cos you dey show me love
Wey e never be aloe ooh eeh
God you dey take me place
I know think sey I go-go ooh eeh
Father u dey show me love
Wey e never be aloe ooh eeh
Though I go raise you high
Never go-go low my God

Chorus:
And if ask your God you go know sey
Iman don ooh eeh
Ask your paddy sef den tell you
Who abi ooh eeh
See me I never go rush
I never go blow my horn ooh eeh
Am praising the Father
He will make me who abi ooh eeh
Eerr where can I go
What can I do eerr
You are the one-you are the one
Hallelujah ebi by you ooh eeh
Eerr where can I go
What can I do Eerr
You are the one-you are the one
Hallelujah ebi by you ooh eeh

Added by

webmaster

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT