LYRIC

Kojo-Cue x Shaker – Up & Awake ft Kwesi Arthur (Lyrics)

Chorus [Kwesi Arthur]
Uhhrrr, didadeeeeeeh
Up and awake, glory to God oo
Meedi me lane, never dey worry oo
Ne nti na meeba nti no ey mmami no smile arh mafo
Up and awake, up and awake

Verse [Kojo-Cue]
Up and awake,
Man request when I pray then am starting my day
Up and awake
Up, up and away when there is money to make
All the people are lost,
All the people that’s gone wey ah dey sef ah shock
Or sometimes ebi God?
Buh why say when ah call am e never dey talk?
Still medaso wor fie
Still Kumasi ah dey but dey slanga my name
Still the hunger the same
Menhw3 obi atopa mfa mmu mede3 ah travel my lane
Ebi blessings ah gain
mehn ah got so much pain in my head am surprised that am sane
Wah dey call for my brain?
Legacy! Legacy!! Legacy!!!
Marking my name in the world
Cue! (Cue Cue)

SEE ALSO: DOWNLOAD FULL ALBUM: Shaker x Ko-Jo Cue – Pen & Paper

Chorus [Kwesi Arthur]
Uhhrrr, didadeeeeeeh
Up and awake, glory to God oo
Meedi me lane, never dey worry oo
Ne nti na meeba nti no ey mmami no smile arh mafo
Up and awake, up and awake

Verse [Shaker]
Mama yeh yi yeh yi yeh
Everyday yeh yi yeh yi yeh
We dey work we dey work no break time wah be holiday yi yeh yi yeh
All for the butter and bread
Yeah, we no dey bed
Boiz no be loyal, everybody dey do ein ting sololo ny3 eh eh eh
We no dey sleep sef (Jo)
And if we dey sleep sef e no dey reach we sef (Jo)
We dey wait, small time we go reach there (Jo)
We no dey fear coz we’ve done that and been there(Joooo)
Even on the weekend (Jo)
We dey grind, no time release stress
(Jo)
Pen and paper flow, full scalp, Bic pen (Jo)
New school, yeah we be the leaders (Joo)

Chorus [Kwesi Arthur]
Uhhrrr, didadeeeeeeh
Up and awake, glory to God oo
Meedi me lane, never dey worry oo
Ne nti na meeba nti no ey mmami no smile arh mafo
Up and awake, up and awake

Verse [Kwesi Arthur]
Some things dey ah never dey talk
Some things dey ah see den ah bore
Why we no dey see result?
People no dey show we support.
Ormo born medin s33 wafeeli me
U still go luv me tomorrow?
U still go big me up?
See me den hit me up?
Squad be mischievous
Don’t take em serious, Uh!

End!!!

Kojo-Cue x Shaker ft Kwesi Arthur – Up & Awake [Download

Added by

webmaster

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT