LYRIC

[intro]
it is a ghen ghen, yaga….oh yes
kiddominant once again ahn ahn

[verse – orezi]
see me see trouble oh eh
see me see trouble ooh
na who order the drink on the table oh
now everybody dey see double oh
eh eh baby go go below
as you hear the beat just dey go go below
na party we dey no be gbobi oh
oya start to dey wiggle and wobble oh eh
eh eh, whether na don p or rosey
too much money to throw-way, oh eh
fine girls just dey shake
dem dey gbadun the way we dey play
omo iya alhaja oh
what is the matter oh
gbe kini wah kin raja oh
orezi tide oh

[chorus]
i can see it in your eyes
you want me for the night
then sun mo bi jen fisi fisi
have missed your loving and kissing kissing
sho fe jogede, sho fe jogede
sho fe jogede, sho fe jogede
sho fe jogede, sho ma jogede
sho fe jogede, sho ma jogede
i can see it in your eyes
you want me for the night
then sun mo bi jen fisi fisi
have missed your loving and kissing kissing
sho fe jogede, sho fe jogede
sho fe jogede, sho fe jogede
sho fe jogede, sho ma jogede
sho fe jogede, sho ma jogede

[verse – wizkid]
oh my god
have been looking
have been searching for love
until i jam this girl wey make me to stop
baby i go follow you
anywhere wey you dey go
baby i swear na me and you
i go dey carry you go
we go dey dance skelewu
it’s you you girl
anything i tell you na true girl
girl i want no one but you
come make i show you life
am not gonna tell no lie
girl i want no wife
just want you for the night

[chorus]
i can see it in your eyes
you want me for the night
then sun mo bi jen fisi fisi
have missed your loving and kissing kissing
sho fe jogede, sho fe jogede
sho fe jogede, sho fe jogede
sho fe jogede, sho ma jogede
sho fe jogede, sho ma jogede
i can see it in your eyes
you want me for the night
then sun mo bi jen fisi fisi
have missed your loving and kissing kissing
sho fe jogede, sho fe jogede
sho fe jogede, sho fe jogede
sho fe jogede, sho ma jogede
sho fe jogede, sho ma jogede

[verse – timaya]
see na your body
na hin make people for area dey koshi
anytime i look at you girl, me i just dey act like an oloshi
oya gum body come make me and you gum body
hope say you no go tell somebody
make me and you go turn buddy
see i can see it in your eyes you want me all the night
i will make you feel alright
i swear i will never let you go
inna the bed, inna the floor
inna the bathtub, inna the car
me i go nack you
me i go do you many many things
that your eyes can’t see

[chorus]
i can see it in your eyes
you want me for the night
then sun mo bi jen fisi fisi
have missed your loving and kissing kissing
sho fe jogede, sho fe jogede
sho fe jogede, sho fe jogede
sho fe jogede, sho ma jogede
sho fe jogede, sho ma jogede

[outro]
oh mu rosey oh
oh mu champagne oh
ko wa feh bami l’ole
kowa feh bami l’ole oh
oh mu rosey oh
oh mu champagne oh
ko wa feh bami l’ole oh
ko wa feh bami l’ole oh
oh mu rosey oh

Added by

webmaster

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT