LYRIC

[Verse 1: Wanlov] Africa rappers
Fuck you I dey greet
So you guys no dey shy wen you dey waste good hip-hop beat?
Wey kind hunger dey make you rap just anything to eat?
Shawarma niggas chale this no be GMO beef
You dey photocopy akata but no know Malcom X
You cheap pass anybody e feature D-Black, Castro sef
Learn somthing and share info ah
You dey there dey boogie
I hock a lugie and spit it at your jungle mowgli woogli
…Second hand slaves
But you dey talk say I dey craze
Yet none of you ever fit look ma face and hold ma gaze
See some stupid list dey go release
Pure disrespect
Giants of gh rap dey
You go mention some insect

[Hook] Fuck MTVBase
You niggas dey craze
How dare you list D-Black
When crazy niggas dey

Medikal dey
Joey b dey
M3nsa dey
Yaa pono dey

[Refrain] Malafaka ?x

Jay so dey
Dex kwesi dey
Macho rapper dey
Illa shaz dey
Akan dey
Eno dey
Jada Sparkles dey
Sister Deby sef dey

Malafaka ?x

Fuck MTVBase
You niggas dey craze
How dare you list D-Black
When crazy niggas dey

Cris waddle dey
C-real dey
Shocky dey
Kinaata dey

Malafaka…

Added by

webmaster

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT